Gongo aso, kutupu ahu, anywhere I dey now Gongo aso, kutupu ahu, any show I go now Ajisebi Oyo Laari, Oyo o'sebi Baba eni kankan I be double now, aiye nlo, e' o ri nkan
Gongo aso, you know am on fire no be beans talk Gongo aso, you know eni foju ana woku ebora abalaso Everywhere wey I dey na party Hennessy nlo, Moet nlo, Baccardi nlo [nloooo] We no go stop, till the break of dawn, bebe nlo [nloooo] Call your pady dem make una join body Chikitos dey there dem wan follow judi Fidi gbodi, make u shack scordi
You be government worker you collect salary Ka mari, kin ma gbomi gbin Kin ma jaiye ori mi before I play lotto You know am ghetto solder Every friday for sandra's bar Laroda ojo that kain weather Life is too short you know Any idea waiting, waiting
Gongo aso, otiso, ewo ile ewo enu oko Gongo aso, otiso, see people on the floor Gongo aso, otiso, my personality no matter at all Gongo aso, otiso, all I want is catch some fun Gongo aso, if I buy bentley Gongo aso, eje kin jaiye mi
E juru, e juru, e juru, e juru