Verse 1:
By Faith, I move the Mountains
By Faith, I part the Seas
By Faith, I'm soaring on wings above my fears
No Be Lie
By Faith, I am a Champion
By Faith. I reach for the stars
By Faith, I'm more than a conqueror in all these things
No be lie
oh oh oh
You might not see, But I can see
Yes, I believe, your word for me
Principalities dem go dey fear me
Abraham pikin
Chorus:
15 Huge Stars Who Were Backup Singers First
Listen To Taylor Swift's New Song 'Call It What You Want'
Watch Sam Smith And Fifth Harmony Join James Corden For Carpool Karaoke
No be lie o
No be lie o
No be lie
Say my God dey my side
No be lie
When I look around me
All I see is your love no be lie.
Verse 2:
By Faith, I'm healed from diseases
By Faith, The curses are gone
By Faith, I trample on Scorpions
I no dey fear
No Be lie
By Faith, I lend to the nations
By Faith, My victory is sure
By Faith, My storeroom increases above my needs.
No Be lie
Check Out
Watch Taylor Swift's New Music Video For '...Ready for It?'
Match These Taylor Swift Songs to Her Ex-Boyfriends
Listen To Selena Gomez' New Song 'Wolves'
Can You Guess The Song By The Emojis?
oh oh oh
You might not see, But I can see
Yes, I believe, your word for me
Principalities dem go dey fear me
Abraham pikin
Chorus:
No be lie o
No be lie o
No be lie
Say my God dey my side
No be lie
When I look around me
All I see is your love no be lie.
Bridge:
No be by power
No be by might
Na my im grace, The grace of God
No be by power o
No Be by might
Na by im spirit eh o