Personally
P-Square
Personally personal personally
Personally personal personally
[Verse 1]
Personally I rock your body
I promise you go home
You won't tell your daddy
I'll give it to you like you've never had it
Swimming chin chin like speaking Chinese
Ehn na wetin be this
Baka boom boom na wetin I see
Saga! And she no wan greee
She talk say no wan leave
[Chorus]
Eh - I no go lie
The things wey dey my mind
When I see you dancing, girl you got me high
And if you want to try, Gbege go dey tonight
Cos I'm in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally eh
Personal personally - ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally - I go deal with you
Personally eh
Personal personally - ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you
[Verse 2]
Personally.. professionally..
I see what you're doing intentionally
Girl me want it physically
So give it to me give it to me radically
Emotionally.. psychologically
You're turning me on biologically
Sexually.. dramatically
And she talk say she no wan leave
[Chorus]
Eh - I no go lie
The things wey dey my mind
When I see you dancing, girl you got me high
And if you want to try, Gbege go dey tonight
Cos I'm in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally eh
Personal personally - ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally - I go deal with you
Personally eh
Personal personally - ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you
[Verse 3]
Girl exceptionally
The reason na spiritually
Money speaking
So drastically
Magically.. internationally
Haba..habatically
Grammar... na for dictionary
Saga - but she no wan gree
She talk say she no wan leave
[Chorus]
Eh - I no go lie
The things wey dey my mind
When I see you dancing, girl you got me high
And if you want to try, Gbege go dey tonight
Cos I'm in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally eh
Personal personally - ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally - I go deal with you
Personally eh
Personal personally - ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you
Share
More from P-Square
Am I Still That Special Man
P-square
Do Me
P-square
Miss You Die
P-square
Forever
P-square
Danger
P-square
Bizzy Body
P-square
Why E Be Say
P-square
Story
P-square
Stand Up
P-square
Say Your Love
P-square
Possibility
P-square
Oga Police
P-square
More Than A Friend
P-square
Your Name
P-square
Ole Buruku
P-square
Do As I Do
P-square
Asamkpokoto
P-square
Anything
P-square
Bring It On (Instrumental)
P-Square
Alingo
P-Square