Get this omoge wey catch my eye I see am for show, I see am for show Never seen a girl that look so fly Is she alone, (I'm wondering) is she alone See girl I no go let u walk on by Can we take it slow, can we take it slow Too many questions running through my mind Where you dey go? I wanna know I'm Banky w, don't mean to trouble you Need to know if you will let me Get to know you, cus you got me in the mood Many things that we can do
Blow my heart "“ gbin gbin gbin Dial my number "“ ring ring Omo you dey make my heart go "“ gbin gbin Make me wanna "“ sing sing Baby o, you dey do me strong thing
Habba, you dey do me strong thing Common over here make I tell you something like Shhhh listen, don't know what you're missing Everytime that you're with him I keep on wishing that you're with me Everytime you see me on your tv screen I dey feel like say I dey do the things I do I'm Banky w, don't mean to trouble you Need to know if you will let me Get to know you, cus you got me in the mood Many things that we can do
Girl you dey make me dance fuji U dey make me love you truly I no know wetin dey do me Be like say I dey for movie Oooh the way you dey dance like that U go give me a heart attack Ole... chei, make you bring am back Bring am back, bring it back Baby girl we can fly fly fly Ki ma toju e lo, ti ti lai lai Bring am back, bring it back Baby girl we can fly fly fly Mo ma toju e lo, ti ti lai lai