The tin way you sow wey you go reap; Some wake up, some dem still dey sleep; Some go on like dem no dey care, starting trouble over here.
Time and time and again yeah Time and time and a weh-weh
Landrover rolling over blowing petrol you blow my mind, travel dust roads north to city, to and fro dem dey rob wanna mines!
Time and time and again yeah Time and time and a weh- weh
We are wide awake and nobody leaves empty handed, Africa!
Wey dem dey ron de country if dem no dey guard dem go bost dem plenty everyday so so so bostin but
We are wide awake and nobody leaves empty handed, Africa!
Time and time and again yeah Time and time and a weh-weh